Logo
GuitarTuna Pick
GuitarTuna

Tenha a experiência completa no aplicativo

Aberta

Mr President: acordes por
African China
African China

N/A
Verse 1
D
G

Food e no dey
D
A

Brother eh water no dey
D
G

And our country no good o
D
A

Everyday for thief one day for owner e
D
G

Poor man wey thief maggi
D

Omo dem go show him face for
A

crime fighter(Crime fighter)
D

Rich man wey thief money
G
D

Omo we no dey see their face
A

for crime fighter
D

Tell me something I don′t know
G

Rich man go dey halla prayer
D

(Modupe)
A
D

Poor man go dey shout (An

wuola me e)
G
D

Rich man go dey halla prayer

(Modupe)
A

Poor man go dey shout (An
D

wuola me e)
G

Make una lead us well
D
A

No let this nation to fall inside well
D
Mr President Lead us
Verse 2
G


well
D

If you be Governor
A

Govern us well
D

If you be Senator
G

Senate am well
D

If you be police
A
D

Police well well no dey take bribe
G
D

Oya lead us well (Nne me e)
A

Govern us well
D

If you be Senator
G

Senate am well
D

If you be police
A
D

Police well well no dey take bribe
Verse 3
G

Fuel e no dey
D
A

Brother eh transportation no dey
D
G

And our road e no good o
D
A

What about the NEPA people o
D

We no get light
G

Everybody just dey halla
D
A

Fuel no dey na how we wan survive
D
G

Many youth ready for work
D

But as work no dey
A

Na how dey wan survive
D
G

We be giant of Africa
D
A

But to get visa enter Ghana na WAEC
D
G

My God policeman go see white
D
A

E go tell you say I say that thing na red
D

Tell me something I don't know
G

Make una lead us well
D
A

No let this nation to fall inside well
D
Mr President Lead us
Verse 4
G


well
D

If you be Governor
A

Govern us well
D

If you be Senator
G

Senate am well
D

If you be police
A
D

Police well well no dey take bribe
G
D

Oya lead us well (Nne me e)
A

Govern us well
D

If you be Senator
G

Senate am well

If you be police
D
A
D

Police well well no dey take bribe
Verse 5
G

Alhaji wey pull Khaki
D

Say the name of him party
A

People destroying people

Na the name of the party
D
G

Election for my country na
D
A

paddy paddy

Wayo wayo
D

Arrange no ni
G

People wey vote them in
D

still dey live in pain
A

This na disgrace I am so ashamed
D
G

Me don collect shop permit
D

collect trading permit
A
D

Raiding permit you still dey burn shop
G

You wan tell me say you
D

no know when them pay
A
D

Why you dey make us dey live in pain
G

Make una lead us well
D
Em

No let this nation to fall inside well
A
D
Mr President Lead us
Verse 6
G


well
D

If you be Governor
A

Govern us well
D

If you be Senator
G

Senate am well
D

If you be police
A
D

Police well well no dey take bribe
G
D

Oya lead us well (Nne me e)
A

Govern us well
D

If you be Senator
G

Senate am well
D

If you be police
A

Police well well no dey take
D
G
D

bribe
Verse 7
D

Omo nothing dey pa
A
D

Anything wey pa na witch

And make we dey say omo no
G
D
G

lele
D
A
D



Tanke
Verse 8
G

Food e no dey
D
A

Brother eh water no dey
D
G

And our country no good o
D
A

Everyday for thief one day for owner e
D
G

Poor man wey thief maggi
D

Omo dem go show him face for
A

crime fighter (Crime fighter)
D

Rich man wey thief money
G
D

Omo we no dey see their face
A

for crime fighter
D

Tell me something I don′t know
G

Rich man go dey halla prayer
D

(Modupe)
A

Poor man go dey shout
D

(Anwuola me e)
G
D

Rich man go dey halla prayer

(Modupe)
A

Poor man go dey
D

shout (Anwuola me e)
G

Make una lead us well
D
A

No let this nation to fall inside well
D
Mr President Lead us
Verse 9
G


well
D

If you be Governor
A

Govern us well
D

If you be Senator
G

Senate am well
D

If you be police
A
D

Police well well no dey take bribe
G
D

Oya lead us well (Nne me e)
A

Govern us well
D

If you be Senator
G

Senate am well
D

If you be police (Lead us well)
A
D

Police well well no dey take bribe
Verse 10
G

Fuel e no dey
D
A

Brother eh transportation no dey
D
G

And our road e no good o
D
A

What about the NEPA people o
D

We no get light
G

Everybody just dey halla
D
A

Fuel no dey na how we wan survive
D
G

My God many youth ready for work
D

But as work no dey
A

Na how dey wan survive
D
G

We be giant of Africa
D
A

But to get visa enter Ghana na WAEC
D
G

My God policeman go see white
D
A

E go tell you say I say that thing na red
D

Tell me something I don't know
G

Make una lead us well
D
A

No let this nation to fall inside well
D
Mr President Lead us
Verse 11
G


well
D

If you be Governor
A

Govern us well
D

If you be Senator
G

Senate am well

If you be police
D
A
D

Police well well no dey take bribe
G
D

Oya lead us well (Nne me e)
A

Govern us well
D

If you be Senator
G

Senate am well

If you be police
D
A
D

Police well well no dey take bribe
G
D

Oya lead us well (Nne me e)
A

Govern us well
D

If you be Senator
G

Senate am well

If you be police
D
A
D

Police well well no dey take bribe
G

Oya lead us well (Nne me e)
D
A

Govern us well
D

If you be Senator
G

Senate am well

If you be police
D
A
D

Police well well no dey take bribe
G
D

Oya lead us well (Nne me e)
A

Govern us well
D

If you be Senator
G

Senate am well
D

If you be police
A
D

Police well well no dey take bribe
G
D

Oya lead us well (Nne me e)
A

Govern us well
D

If you be Senator
G

Senate am well
D

If you be police
A
D

Police well well no dey take bribe
G
D

Oya lead us well (Nne me e)
A

Govern us well
D

If you be Senator
G

Senate am well
D

If you be police

Police well well no dey take bribe

O que você achou da música?

Você precisa fazer login para deixar uma avaliação.
Aprenda a tocar Mr President de African China com o GuitarTuna

Domine Mr President de African China no violão e explore 10.000 tablaturas criadas por nossos editores verificados.

Se você está aprendendo Mr President de African China pela primeira vez ou aperfeiçoando suas habilidades, o GuitarTuna facilita a prática em guitarra, baixo e piano. Junte-se a 2 milhões de músicos que já tocam as músicas que amam no GuitarTuna. Avaliado com 4/5 na App Store.

Acordes
  • D

  • G

  • A

  • Em

Capotraste: 3

Transpor: 0

0

Rolagem automática20%

Junte-se a milhões que tocam com o GuitarTuna

  • Afinador nº 1

    na App Store e no Google Play

  • +

    Classificação na AppStore e no Google Play

  • M

    Downloads do mundo todo

  • k+

    Músicas disponíveis

Aprovado por violonistas do mundo todo

  • Melhor aplicativo de afinação de todos os tempos

    MaddProfessor

    Já baixei vários aplicativos de afinação, mas este é de longe o melhor. É fácil de usar, superintuitivo, e ainda oferece uma variedade de acordes e canções divertidas para ajudar você a aprender novas músicas. Eu recomendo muito.

  • Aplicativo bem projetado

    Rose the Black Cat

    Eu uso principalmente para afinar meu violão, e o aplicativo facilita demais esse processo. Ele também oferece uma grande seleção de músicas para acompanhar e ainda mostra quais acordes tocar e como posicionar os dedos.

  • Me fez voltar a tocar

    Tuliketsune

    Eu baixei este aplicativo para afinar um violão antigo e notei que ele tem um recurso que faz a rolagem automática de músicas famosas, enquanto eu toco os acordes. Isso deixou a prática de violão muito mais divertida e motivadora do que qualquer outro método que já usei. Agora estou realmente praticando e decorando os nomes dos acordes 🙂

  • Arma secreta

    Brad

    Não é só um afinador (o melhor que já usei, aliás), mas conta também com um metrônomo, jogos, acordes e uma variedade de instrumentos disponíveis, e é SUPERFÁCIL de navegar. Eu amo! Obrigado por criarem um aplicativo incrível. De um músico para outro: OBRIGADO!!!

  • Afinador muito confiável

    theNewPaul

    É um aplicativo excelente! Muito fácil de usar e muito confiável. Se você está começando agora, já pode deixar uma grande preocupação de lado: com ele, você afina rápido e sem dificuldade. Recomendo muito!

  • É o melhor afinador de violão de todos os tempos.

    Caleb Schafli

    Ele afina seu violão com precisão para que você obtenha o melhor som. Eu também gosto de todos os outros joguinhos, porque além de ensinarem a tocar diferentes acordes, ajudam a treinar o ouvido para reconhecer cada som, e tudo isso offline.

  • Ótimo para afinar e tocar

    Lynae T

    Adoro a facilidade de afinar, encontrar e tocar minhas músicas favoritas.